LYRICS

Black Sherif – Soja (Lyrics)

[Verse 1]

My mystery box is somewhere very near

I feel it inside me, I’m feeling very weird

Something wey I dey chase

For years back in the days

If you told me I would see this flag waving I won’t believe you, no

Cause how far could I go? (How far could I go?)

Heya!

I’m too close I can feel it

Something is vibrating

Inside me I’m celebrating

But outside them dey kill me

My own-self dey kill me (My own body, my own body)

[Pre-Chorus] My own anxiety

My inferiority what what what

Ah! dem all dey kill me (Dem all dey kill me)

And I don’t feel okay

My heart is beating so fast

So fast

So fast

 

[Chorus]

Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

[Verse 2]
Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It’s hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one (A very dark season)
This season is a very dark one o (A very dark season)[Pre-Chorus] 

My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast[Chorus] 

Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o[Outro] 

Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

Black Sherif – Soja MP3 DOWNLOAD

viral9ja
Music Hyper & Entertainment Guru,Advert:PR audiomack trending, spotify, Apple Music,playlist pitching,boomplay highlight etc. AUDIOMACK EVERYTHING

Berri Tiga – God (Full Song)

Previous article

Bella Shmurda – Philo ft. Omah Lay (Lyrics)

Next article

Comments

Comments are closed.