LYRICS

Chimason – Credit Alert ft. Vybz (Lyrics)

LYRICS: Chimason – Credit Alert (Hustler’s Prayer) ft. Vybz

Oh lord give me credit alert wey go change my condition for life
(Chimason for you)
give me credit alert wey go cure my poverty for life
(They call me Vybz o)

The kind money wey me wan get, me i no know how many zero wey e wan get
sixty trillion ringget, no be networth omo na ordinary asset
wetin i wan buy no dey market, see me for forbes list top ten, the kind money wey dey stop all nonsense

eledumare wire me oh money wey no dey purge belle, money wey no dey, money wey no dey purge belle

eledumare  wire me oh
Credit alert wey go change my condition for life
oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life
Give me credit alert wey go change my situation for life

Baba na person wey wear shoe know where e dey pain am o
Frog no dey jump for day time if something no dey pursue oh ehen
My account dey cry baba, oluwa make you wipe my tears away
put a smile upon my face

eledumare wire me oh money wey no dey purge belle, money wey no dey money wey no dey purge belle
eledumare wire me oh money wey no dey purge belle, money wey no dey money wey no dey purge belle
eledumare  wire me oh
Credit alert wey go change my condition for life
oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life
Give me credit alert wey go change my situation for life
oh lord give me credit alert wey go cure my poverty for life

wetin i wan buy no dey market, see me for forbes list top ten, the kind money wey dey stop all nonsense
wetin i wan buy no dey market, see me for forbes list top ten, the kind money wey dey stop all nonsense
Baba answer oluwa make you answer, shey you hold my aza oh
abeg make you wire o
(it’s NoLimitz)
Amen!

viral9ja
Music Hyper & Entertainment Guru,Advert:PR audiomack trending, spotify, Apple Music,playlist pitching,boomplay highlight etc. AUDIOMACK EVERYTHING

Disciple C Ft. Calisko & Jamzeal – Red Account

Previous article

MIXTAPE: Dj Shevy – CWE Stand Out Mix

Next article

Comments

Comments are closed.