LYRICS

Dotman – Sweet Melody (Lyrics)

Dotman – Sweet Melody Lyrics

Ahh ahh
Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
O balance
Gbe Givenchy sori Versace

Omo to n so, the girl em fantasy
Eni tan be lori lo n fara ki
Man don take over man, getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man I be working, man steady balling
From London to New York City

Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
Man don take over man, getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man I be working, man steady balling
From London to New York City

Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

Dotman – Sweet Energy MP3 DOWNLOAD

viral9ja
Music Hyper & Entertainment Guru,Advert:PR audiomack trending, spotify, Apple Music,playlist pitching,boomplay highlight etc. AUDIOMACK EVERYTHING

Seyi Vibez – Bullion Van (Lyrics)

Previous article

Blaqbonez – Back In Uni ft. JAE5 (Lyrics)

Next article

Comments

Comments are closed.