LYRICS

Fireboy DML – Yawa (lyrics)

 

Fireboy DML drops a new track title “Yawa” as a follow up single to Someone, See Lyrics below.

YAWA LYRICS by Fireboy DML

Fun!
Tune in to the King of sounds & blues

Verse 1
Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don’t see my vision
Omo ologo jeje mi mo n lo oh
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Chorus
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue

Verse 2
Kilo tun de kilo tun de?
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kile tun fe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Chorus
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue

Verse 3
Je kan ma so lo
I no fit dull, I no kill person oh
Mi o n s’omo isolo
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person ohhh

Don’t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I’ve been on the block
I’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and I swear to God
(Oou!)
Awon temi wan gbomigan
365 days we de burn it up
Life on the road always on the go
We de cho! De rigimarol
Omo

Pre-Chorus
Kilo tun de kilo tun de?
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilo wa de kilo wa de
Kile tun fe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Chorus
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue

Click Here For More Lyrics

Download Fireboy DML – Yawa audio Mp3 

Derekki Official

Burna Boy – Sittin’ On Top Of The World feat. 21 Savage (Lyrics)

Previous article

Victony – My Darling (Lyrics)

Next article

Comments

Comments are closed.